Frank Edwards – Gratitude (Mp3 download & Lyrics)

Frankincense by Frank Edward

Download Gratitude by one of Nigeria’s gospel music artiste and praise leader, Frank Edwards . This track will sure uplift your spirit.

 

Mp3 download

DOWNLOAD

 

Lyrics: Gratitude by Frank Edwards

When I call you
You dey answer
When you show up
Devil dey run away
When you stand tall, (…fill in please)
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
Thank you for the sun and the birds in air
I no fit count the blessings wey you give to me
Even when they run come them want to pull me down
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way

God no dey sleep
And not dead
Kilomofeso laye mi o
Wetin I go give to you, Baba
O gini ka m ga emere gi
Alagbari eda
Imela o

Rock town in the building yeah
You know say this how we do it now
Obidogo, obidogo

1, 2, 3, shut the devil out
1 by 1, God is taking over
You know what you see when you look into the mirror
I am the son of the lion from Zion
Shot in the air now
One shot for the lion of Judah
Another shot for God Almighty
Now, you no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way

 

whenever i call you dey answer, whenever i call you dey answer by frank edward, frank edward, edwards thank you for your leadership download, frank edwards gratitude, frank edwards gratitude mp3 download, frank edward gratitude, gratitude by frank edward, sleep gospel music, i see him by frank edward mp3 download,

Related Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *